His-tory Or Hi-story How Una See Am, Make We Talk About Am?
Manage episode 313615669 series 3277997
Again, oga teacher abeg stop teaching me and my Children nonsense abeg!
How many of una remember the time wen dem dey teach you for primary school say 1 plus 1 equals 2?
People dön tell lies for this our planet tey, no bi today dem start to dey tell lies but when lies come enter our Children dem classrooms, na there na im me I get wahala with, na there na im me I no go agree again, e get some level lies wey bi say when dem talk am, e go bring peace, those kind lies I no get problems with bicos na necessary lies but when you begin tell lies simple bicos you wan control some people, na there me and you go wear one pair of trouser. Listen to podcast below......
80 つのエピソード