Artwork

コンテンツは Pidgin Parlour によって提供されます。エピソード、グラフィック、ポッドキャストの説明を含むすべてのポッドキャスト コンテンツは、Pidgin Parlour またはそのポッドキャスト プラットフォーム パートナーによって直接アップロードされ、提供されます。誰かがあなたの著作物をあなたの許可なく使用していると思われる場合は、ここで概説されているプロセスに従うことができますhttps://ja.player.fm/legal
Player FM -ポッドキャストアプリ
Player FMアプリでオフラインにしPlayer FMう!

SEC & Binance Matter : Wetin U for know w/ Bio Francis

48:31
 
シェア
 
Manage episode 366997469 series 3405728
コンテンツは Pidgin Parlour によって提供されます。エピソード、グラフィック、ポッドキャストの説明を含むすべてのポッドキャスト コンテンツは、Pidgin Parlour またはそのポッドキャスト プラットフォーム パートナーによって直接アップロードされ、提供されます。誰かがあなたの著作物をあなたの許可なく使用していると思われる場合は、ここで概説されているプロセスに従うことができますhttps://ja.player.fm/legal
E don tey wey Pipo don dey talk about regulations for the crypto space. Some Pipo talk say the thing dey too risky and e suppose dey regulated, others believe say if dem regulate am e no go make sense again. But wetin we see for dis past few days NAWA!! Im be like say village Pipo remember "CZ" wey be binance CEO, the regulatory body just dey drag am say Im dey do anyhow for the crypto space, this Matter cause plenty kasala for the market as we see pepper for everywhere. That one never finish, one company for Nigeria talk say "CZ" na Im papa😂. Na here we dey so for the crypto space, na Im make we shook mouth on top this matter for today's episode.. Our guest na beta guru for the space and Im give us insider information as to wetin dey happen. If you wan understand this Matter in toto, Oya click the link and download, you go thank us later. Oya go download and listenEnjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourFollow us on linkedIn : https://tinyurl.com/a8m3uw9zSubscribe to our newsletter : https://tinyurl.com/mryh8j5wLearn more about crypto and web3 on awa website https://banklessafrica.com/Come join we for Bankless Africa - https://discord.gg/pnRDTk9SJoin us on telegram https://t.me/banklessafrica
  continue reading

50 つのエピソード

Artwork
iconシェア
 
Toate episoadele

×
 
Loading …

プレーヤーFMへようこそ!

Player FMは今からすぐに楽しめるために高品質のポッドキャストをウェブでスキャンしています。 これは最高のポッドキャストアプリで、Android、iPhone、そしてWebで動作します。 全ての端末で購読を同期するためにサインアップしてください。

クイックリファレンスガイド