Artwork

コンテンツは Pidgin Parlour によって提供されます。エピソード、グラフィック、ポッドキャストの説明を含むすべてのポッドキャスト コンテンツは、Pidgin Parlour またはそのポッドキャスト プラットフォーム パートナーによって直接アップロードされ、提供されます。誰かがあなたの著作物をあなたの許可なく使用していると思われる場合は、ここで概説されているプロセスに従うことができますhttps://ja.player.fm/legal
Player FM -ポッドキャストアプリ
Player FMアプリでオフラインにしPlayer FMう!

Web3 - Wetin Dey Sup? w/ Lady Hayley👩🏾‍💻

44:02
 
シェア
 
Manage episode 349673046 series 3405728
コンテンツは Pidgin Parlour によって提供されます。エピソード、グラフィック、ポッドキャストの説明を含むすべてのポッドキャスト コンテンツは、Pidgin Parlour またはそのポッドキャスト プラットフォーム パートナーによって直接アップロードされ、提供されます。誰かがあなたの著作物をあなたの許可なく使用していると思われる場合は、ここで概説されているプロセスに従うことができますhttps://ja.player.fm/legal

If you no know wetin dey happen for street, dem go carry wetin be your own give another person wey get street sense.

Na him be say dem don shop your eye free of charge.

Because, we no won make you be victim, na why we bring the Lady Hayley for this latest episode as she open eye for us intoto everything wey dey happen for crypto space.

All the way go the fall of "Terra, 3AC, Celsius and the latest kasala wey burst for street - - FTX debacle.

Our guest talk plenty tori upon this matter but I go just say a few point wey she talk…

  1. The first thing wey she open our eye to be" why this evil befall this exchanges and how you fit avoid kasala in case of another time

  1. She talk say hin be like say the crypto space need small regulation, because if regulation dey, all this founders no go dey misbehave.

  1. She further talk say make people also learn to use "DEX" replace "CEX" because the wahala wey happen for "CEX" too much.

  1. Our guest show us say SBF get bad belle because of wetin he dey take people money do through "Alameda". She further talk say no be from village dem do SBF o, na management problem do am.

Finally, she talk say if SBF get good relationship with CZ, fire for no burn SBF but as rivalry don enter amidst dem and CZ collect him money wey dey FTX the market shook and all the small small trader follow the Jagaban.

One wisdom she close with be say, relationship dey important for anything wey we dey do for this life.

hear this episode for full gist!

Follow Pidgin Parlour for all platform

Follow our Twitter https://twitter.com/PidginParlour

Follow us on linkedIn

https://www.linkedin.com/in/bankless-africa-799178233

Subscribe to our newsletter https://banklessafrica.substack.com/s/pidgin-parlour

Learn more about crypto and web 3 on our website https://banklessafrica.com/

Come join we for Bankless Africa - https://discord.gg/pnRDTk9S

Join us on telegram https://t.me/banklessafrica

  continue reading

50 つのエピソード

Artwork
iconシェア
 
すべてのエピソード

×
 
Loading …

プレーヤーFMへようこそ!

Player FMは今からすぐに楽しめるために高品質のポッドキャストをウェブでスキャンしています。 これは最高のポッドキャストアプリで、Android、iPhone、そしてWebで動作します。 全ての端末で購読を同期するためにサインアップしてください。

クイックリファレンスガイド