Sir Lenzos 公開
[search 0]
もっと
Download the App!
show episodes
 
Artwork

1
Sir Lenzo's Runnings

Sir Lenzo

Unsubscribe
Unsubscribe
ウィークリー+
 
A spin off of sir lenzo's memoirs. How we react in situations tells a lot about who we truly are. Personally, all my life, I have been called many names, some I like, some I do not like but most importantly Sha, na Dem get Dem mouth. If u ever want to listen to a good story, Pls click play and let's see who I'll be to you. Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
  continue reading
 
Loading …
show series
 
Emperor Tinubu has becum law😂🤣😂🤣 His desires are most important abi the PRIORITY for dis country lai dis🤣😂🤣😂 in 2 months world bank loans 4 terrorism against us is 1.75 billion dollars 4 electricity 😂🤣😂🤣 we sti dey owe 2.8 triollion on d same electricity🤣😂😂😂 and we o sti collect 2.25billion dollars on d 13th of JUNE 2024😂🤣😂🤣 we know wetin Egypt do,…
  continue reading
 
As proverbial oratory experts we Nigerians are 📢📢📢📢 na shame say make e b British woman go write the anthem the akobis of ELEDUMARE we b go dey sing🤣😂🤣😂 our african lyrics are world renowned, we dey use am bring d world to dia dancing feet⚡️⚡️⚡️⚡️ COLONIAL slaves mus show dem sefs, start confessions as doings😂🤣😂😂 d fastest legislation in Nija histo…
  continue reading
 
The subjugation of our humanity is a common factor to our lives world over lai dis😂🤣😂🤣 except for some places i guess but AFRICA AND PALESTINIANS SHARE THIS COMMON BOND STRONGLY ✅️✅️✅️✅️ My daddy pepper is a thief(explained in the podcast)🤣😂🤣😂 Nija police don turn goons of the rich😂🤣😂🤣 we all know dat one!!!! Embassy of evil doers(zionist Isreal) d…
  continue reading
 
Make e 4 nor loss😂🤣😂🤣 My very own DADDY, PRESIDENT BOLA AHMED TINUBU IS "PEPPER"🤣😂🤣😂 we all know PEPPER DEM NA😂🤣😂🤣🤣🤣😂🤣 dear pepper dem, make i update una constituents of PEPPER'S DOINGS🤣😂🤣😂 Umahi say dem wan go back old aligment for Lagos calabar highway afta demolitions and compensations have been paid😂🤣😂🤣 dem wan make law say we nor fit use our w…
  continue reading
 
In this era of renewed HOPELESSNESS 🤣😂🤣🤣 e nor cum as suprise to read the Nigerian army calling itself the"state" in a democracy🤣😂🤣😂 closing a section of the civilian population from the economy of their sustainance as a right of establishment 😂🤣😂🤣 despite no legal backing😁😁😁😁 the shocking silence of the presidency despite dis happening in Abuja un…
  continue reading
 
Bandits dey worry Abuja lai dis but the army dey BANEX as tyrants🤣😂🤣😂 jus like wen d police dey tomatoe review house 4 Lagos last time Bandits take ova Abuja😂🤣😂🤣 Wale Edun say Nija nor get moni, Bank teller as minister say if we nor pay tarrif, dem masters nor go gee us light🤣😂🤣😂 UAE wan start oil exploration wey PIA guarantee😂🤣😂🤣 Inside all dis sa…
  continue reading
 
Nigerian soldiers don take ova BANEX for Abuja🤣😂🤣🤣 Police dey arrest for etiquette lai dis in Nija🤣😂🤣😂 turn sentiment to law enforcement 😁😁😁😁 According to Vice president, renewed HOPELESSNESS is to make Nija "THE GLOBAL ZIONIST(INVESTORS) DESTINATION HUB😂🤣😂😂 the Energy Horn we b, the fashion global hub we b, the musical HQ of all hubs we b, the dan…
  continue reading
 
Insode dis episode are updates of Preiident Tinubu and co's doings😂🤣😂🤣 reminder of the IJAYA Nija youths are😁😁😁😁 as the greatest as we dey lai dis🤩🤩🤩🤩 dem omolanke doings, dem needless stealings, and the general ovaseer of dem all🤣😂🤣🤣 DIA WORSHIP OF ZIONISTS🤣😂🤣🤣 YES, DESCENDANTS OF SADDUCEES 😂🤣😂 D ONES WEY KEE JESUS😭😭😭😭 AS BLACK MAN MUS NOT HAVE SE…
  continue reading
 
Dear Nigerians/Fellow Nigerians😁😁😁😁 I humbly ask say make una listen, make we reason, na calamitous year Tinubu gee us😭😭😭😭 incompetence everywia, stealing of our collective wealth na daily 🤣😂🤣🤣 Nigerian air dem kee, dey beg KLM to reduce price(minister of route and suspension ni yen)🤣😂🤣😂 EFCC say meffy nor collect approval for naira swap wey Buhari…
  continue reading
 
CBN go pay infrastructure money into private vanks and DFIs abi something lai dat😂🤣😂🤣 dollars wan kee our local lai dis, na balckmarket dey run d nation🤣😂🤣🤣 tarrif hike is a must sake of dem friends(investors)🤣😂🤣😂 women affairs minister dey take governor go court😂🤣😂😂 Tinubunomics, d failed/failing economy of the west as a must😂🤣😂😂 Afrolution, the d…
  continue reading
 
Demolitions all over Lagos!!!!! Money dey burn left and right💀💀💀💀 Even the eva sexy YEMI ALADE tok put dis 1😂🤣😂😂 As na INTELLIGENCE THE SANWO-OLU GOVERNMENT DEY SELL😂🤣😂🤣 All akpako and pako dem🤣😂😂😂 even d 1s wey say dem go MIT😂🤣🤣🤣 una sef get d report🤣😂🤣😂 na u, yes, una go gee am name😁😁😁😁 my own be say we nid wise up🙏🙏🙏🙏 SANWO-OLU nor dey play, CAE…
  continue reading
 
Emiefele, the CBN governor wey get mind, start enaira, anchor borrower for farmers, use ways and means gee Lagos and other states money for development🤣😂🤣😂 EFCC investigation wey nor get ending😂🤣😂🤣 na so so dollar everyday now!!!!😁😁😁😁 Avaition minister wey get mind start Nigerians air, fight for air peace with UAE, dey with EFCC lai dis😂🤣😂🤣 na rout…
  continue reading
 
Dear Nigerian senators, our esteemed house of representative members😭😭😭😭 how e b say we get una😭😭😭😭 sti con dey suffer broad daylight lai dis😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭 NERC say dem adjust band A billings based on FX change🤣😂🤣😂 na dollars dem dey take run ni yen now😂🤣😂🤣 na we get d gas, na we get d water, na we get every but na dollars we mus pay🤣😂🤣😂 Tinubu and ei…
  continue reading
 
The Evil zionists have set their sights on RAFAH, despite all our doings, dia is a win they see!!!!! As thieves with a right from God💀💀💀💀 All the leaders of the worls are complicit, urs and mine inclusive 😭😭😭😭despite the weepings of mothers and children in plain view, with video evidences💀💀💀💀 They all have a reason to be reasonable with the zionist…
  continue reading
 
All participating universities in the encampment of our HUMANITY⚡️⚡️⚡️⚡️ I SAY THANK U AND GOD BE WITH U AND PROTTECT U ALL🙏🙏🙏🙏 We see all they are doing to u'all, to the stonning, beating, harrassing, arresting, molesting(called a part down) watching dem put dia hands on u' all like dat😭😭😭😭 To Nigerian universities, how far???? Even if una nor o j…
  continue reading
 
Everybody know the mata😂🤣😂🤣 if u nor.know😁😁😁😁 e dey internet⚡️⚡️⚡️⚡️ How ever u arrange am, u dey right😁😁😁😁 I read am somewhere wia say, Power minister tok say make we nor pay if dem nor gee bqnd A 20hrs light🤣😂🤣😂 for prepaid mata???? 😂🤣😂🤣 nor rush vote na!!!!! Works minister say for KM4, eim see high rises con change the alignment of the biggest i…
  continue reading
 
Our bank teller minister of power don confirm say na 2.8 trillion we o take subsidize power🤣😂🤣😂 weda we like am or not, weda we get ligut or not😂🤣😂🤣 NNPCltd say e get d 3billion dem forget say we owe🤣😂🤣😂 CBN misplace 26 billion dollars😂🤣😂🤣 we raise 4.8trillion treasury bills, Wale Edun say na CBN we pay🤣😂🤣😂 but CBN say na borrow dem borrow 3.8 tril…
  continue reading
 
In a workd with so much weapons of all kinds!!!! In a world that precision bombing is the displayed with such horror!⚡️⚡️⚡️⚡️ All the armies have already failed😭😭😭😭 Going to war for our humanity is not worth the problem, according to all our leaders😭😭😭😭 Talking has been endless, killings have refused to stop, the zionist thiest for blood is insatia…
  continue reading
 
Africa is blessed in everything🤩🤩🤩🤩 our greatest value as a fact is us humans that occupy our lands❤️❤️❤️❤️ we are culturally rich, culinarily excellent, gorgeously beautiful and eye catchingly sexy🤣😂🤣😂 na Y dem con dey hate😂🤣😂🤣 say na French renaissance(RE-BIRTH) claiming revolutions in many intellectual and social scientific pursuits and introduc…
  continue reading
 
AS AFRICANS, WE MUST UNDERSTAND OUR PRESENT, TO PLAN OUR FUTURE ADEQUATELY⚡️⚡️⚡️⚡️ Our traditional ways are the way to go by the confirmations of our doings, from people amongst us😁😁😁😁 In dis trailer, I asked just a question about birth control using herbs🤣😂🤣😂 The answers to that question is in the short trailer. The cost savings, the organic natur…
  continue reading
 
Our bank teller minister of power leave announcing debts we mus pay😂🤣😂🤣 try enter power problem solutions, con run out of idea🤣😂🤣😂go dey cast say our problem defile all solutions😂🤣😂🤣 as na banker na🤣😂🤣😂 e nor know d difference btw structural problems and management problems😂🤣😂🤣 d power sector is filled with scams as contracts(structural nature) not…
  continue reading
 
Highway design is not just about pavement😁😁😁😁 its more about flow of people through traffic interchanges etc⚡️⚡️⚡️⚡️ The number people wey go dey cross dat highway on a daily na traffic jam esef🤣😂🤣😂🤣 e go pass tru Dangota and deep sea port side??? ? How many lanes e go get 4 dia???? E mus connect lekki-epe express na, but wia and how???? Interchang…
  continue reading
 
Humanity is what its all about🙏🙏🙏🙏 Wisdom is power, but power is not wisdom. Wisdom has power and wisdom power nor b gra gra😂🤣😂🤣 The Palestinians have shown us all the power of wisdom🙏🙏🙏🙏 dey have been under d kush all my lyf but have never given up, kept fighting a battle we all taught was lost🤣😂🤣😂 THE WISE ALWAYS WIN!!!! BECOS THEY STICK TO HE TR…
  continue reading
 
IRAN IS RUNNING ZIONIST ISREAL WOTOWOTO LAI DIS ON GOD⚡️⚡️⚡️⚡️The end of zionism is near, My very own President Bola Ahmed Tinubu need wake up, nor follow dis evil drown politically🙏🙏🙏🙏 Now Wale Edun don sign terrorism financing agreement with the world bank😂🤣😂🤣 dem say na dem wan solve our electricity problems wey na dem dey cause 🤣😂🤣😂 gee us sola…
  continue reading
 
Foreign youth call my daddy(President Tinubu) puppet and i nor fit defend am😭😭😭😭 even me know am as fact😂🤣😂🤣 if u doubt am. U explain Y???? Police collect 80million naira in Rivers and na misconduct, but who review tomato na criminal🤣😂🤣😂 Nigerian air(Ethiopian air as partner originally) reduce price pass Air peace😂🤣😂🤣 air peace wan faint🤣😂🤣😂 we dey…
  continue reading
 
Loading …

クイックリファレンスガイド